NewStats: 3,265,545 , 8,187,161 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 05:06 PM 4f205n2e4p5a |
(1) (10) (of 165 pages)
![]() |
tishbite41: Wike dey play una the more you look the less you see ..... Oya see Ugwuanyi here 4 the commissioning a day ago.
|
![]() |
All these twitter pages news.... To believe them dey do me wan kind ![]() 4 Likes |
![]() |
Apus: That wan na ur own ambition..... everybody get different ambitions bt e gud as hand don touch am..... Do the crime do the time ✌️ |
![]() |
In every corners of Nigeria, land grabbing dey occur...
12 Likes 2 Shares |
![]() |
National honours weh some people say dem go reject.... People still dey fight on top am. ![]() 6 Likes 1 Share |
![]() |
From which hole is the supreme leader Ali Khamenei reporting from....
1 Like |
![]() |
Iran don't listen....don't mind dem. Continue bombing civilian resident.... I wan check sumtin.
|
![]() |
BodyCount: News say Iran people dey Happy and you dey talk another thing ![]() ![]() 5 Likes |
![]() |
Okwyjesus: No dey cari una state matter for head like this. I'm 100 percent certain you're not frm Rivers State..... Everytime you're comparing Rivers State with Lagos state...you 4got that Lagos state was once a capital.... I dont know why una no dey ever compare Rivers State with states in South East. |
![]() |
Is this real ![]() |
![]() |
That's nothing new. thats what a normal country would do......bt deep inside some country leaders like enjoy watching Israel dealing with Military generals nd Powerful men always hiding inside rat holes and threaten through WA video call. ![]() 10 Likes 1 Share |
![]() |
I swear!! 9ja na cruise....jst try ur best for urself n family.... This men no dey reason our matter ![]() 12 Likes 1 Share |
![]() |
Enlightened UFO, I enter ur thread so dat I can be enlightened ![]() |
![]() |
Iran invade Israel and do your worst..... everytime threaten... threaten. naso you threaten so tey you go mistakenly bomb innocent engers plane weh dey em way.... wen Israel sob ur generals n scientists...I no hear noise. 2 Likes |
![]() |
Until Iran targets and successfully kills an Israeli Military general inside Israel...all this one na the more you look the less you see.
2 Likes |
![]() |
E go mk sense wetin no goooooooooooood. Na wetin 40 letter writing essay dey cause. ![]() 3 Likes |
![]() |
A man onceeee told me "the gods are wiseee" I no get strength for una essay this morning ![]() |
![]() |
I don't know why security outfits like Vigilantees with various operation names nd tags always target innocent Nigerians.... They leave criminals, cultist, ritualist nd all sort of evil people and focus there mayhem on the people dey swore oath to protect. Rip young blood. 12 Likes |
![]() |
Karlovych: Nothing you see bros....it's embedded in there DNA....it can only stop wen 9ja split. 1 Like |
![]() |
Sometimes hard man dey fall mugu..... na normals. ![]() Congrats Burna |
![]() |
You kept mute when Simp FUNbara ran the Rivers State assembly with 3 Assembly with Oko-jumbo the SUG president. You even paid FUNbara a courtesy visit during the crisis.... That made FUNbara to say "the other legit assembly are only because he chose to recognize them..... Nothing we no hear from FUNbara mouth... Na dat same mouth him dey go use beg 😂 Him mind go dey. 1 Like |
![]() |
maasoap: You can't fight terrorism by been petty or docile...abi you think say na Nigeria, weh terrorist dey sack a whole Local Government. If you want to fight with a pig.... You must get dirty even over dirty mk the Pig mind dey. ✌️ |
![]() |
The only way to fight a terrorist is to terrorize them more then the word terrorism ![]() 99 Likes 14 Shares |
![]() |
You threaten in the morning....at night you crawl to your rat holes.... You kno even get shame you still dey threaten ![]() I trust Israel shaaa..... We're on same page "of a repentant terrorist is a dead one". 204 Likes 22 Shares |
![]() |
Gen z bhaddieeeeeeeee on the beat again ![]() |
![]() |
Algold: Nobody was born a somebody....as of 13 years or there about....did you know of Nnamdi Kanu.... That Wike detest you, doesn't mean some other persons don't like him.... The person you're advocating for! ah dey disturb you ![]() |
![]() |
You kept mute when Simp FUNbara ran the Rivers State assembly with 3 Assembly with Oko-jumbo the SUG president. You even paid FUNbara a courtesy visit during the crisis.... That made FUNbara to say "the other legit assembly are only because he chose to recognize them..... When Simp FUNbara is done with...na 4 Bayelsa State una 2 go dey together dey cry. |
![]() |
Mainmanpadi: So all those persons there are rented crowd...no benue person. During election time, mk una no talk say na rented crowd com vote 4 una ooo ![]() 2 Likes |
![]() |
Democracy is perfectly fine when 3 Persons where recognized authentic Assembly out of 32 constituencies.... Sen. Dickson did not wail for a year and 6 months wen FUNbara said he only recognized SUG president Oko-jumbo nd his committee of friends. Dickson mk we no open ur book. |
![]() |
This is so wrong gaan!!! 100 naira not even 100 million ![]() |
(1) (10) (of 165 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 30 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |