NewStats: 3,265,470 , 8,186,822 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 06:23 AM 3y2m31

2e4p5a

Inoki247's Posts 35179

Inoki247's Posts

(1) (10) (of 544 pages)

inoki247: 5:40am
Lol Freedom fighter oya una no go like colet award too .

2 Likes

inoki247: 5:38am
Rip to the dead....



Nothing wey no fit come kill like this person go escape insecurity Death go still find one way to hold person for neck,...
inoki247: 6:45pm On Jun 14
Raypawer:
First thing that flashed in my mind, he has gone through the boarders disguised as another person but might be nearby maybe Togo or Benin Republic or who knows if he has crossed the Atlantic by now May is far away...




He go dey chill with him Malta port like this cool cool

1 Like

inoki247: 6:42pm On Jun 14
Wahala no too much like this shocked shocked shocked



People keep oppressing each other...

1 Like

inoki247: 6:41pm On Jun 14
Lol this one no go dey Nigeria like this shocked shocked

1 Like

inoki247: 4:07pm On Jun 14
Land don dey already abi u Neva buy Land shocked shocked





angry angry angry grin

2 Likes

inoki247: 12:45pm On Jun 14
Lol....



The Minister sef no look like Wu fit fast already feeding fat on loot shocked shocked

3 Likes

inoki247: 12:43pm On Jun 14
nA two fighting....



Whoever wins just that na innocent people life Dem dey use play tikitaka

1 Like 1 Share

inoki247: 12:10pm On Jun 14
I believe they can afford that 100m each is just like 750k

So if they move that much how many Percentage Dem take cos the court wan take the percentage from Dem like this.
inoki247: 10:06am On Jun 14
Baba don taste peace and rest of mind he don see the difference shocked shocked

4 Likes 2 Shares

inoki247: 10:01am On Jun 14
I then me and my uncle Use to go to Post office at Onipan with that NiTeL card





That NiTeL card come full house like pure water once there's no unit on the card again the card is useless not reloadable...

1 Like

inoki247: 5:02am On Jun 14
candygist:


I did not call your govts name o. I just wrote my mind and all of a sudden you think I'm referring to you and your govt. Na wa o


Lol and is anybody attacking you defender of lies...


Or you don't have anything to say about the 150 house hypocrite.....
inoki247: 2:34pm On Jun 13
Lol some people are still waiting for him to come fix there party...



Till date the party of transparency and no corrupt member haven't given of Donation after 2yrs.

8 Likes 2 Shares

inoki247: 1:46pm On Jun 13
Lol shocked shocked shocked



If na Motivational speaker in disguise nko shocked shocked

1 Like

inoki247: 9:40am On Jun 13
Why wait for FG what's even the role of Dapo....



If this had happen in Lagos Lastma no go even rest that day...

9 Likes 2 Shares

inoki247: 7:55am On Jun 13
And how's that your Problem?

Why're you dictating how people will spend dere money they work for it so they've the right to spend it..




Who dey question u on how you spend NGO money...


This people have even helped more people and employ more people than this VDM that can't do anything without a Ring light...

Or all the people they employed working for them are not benefitting from them one or the other..

20 Likes 1 Share

inoki247: 6:37pm On Jun 12
Abi na why Dem dey run sell Commercial Paper Dem need people money shocked shocked shocked
inoki247: 5:31pm On Jun 12
Lol....



Science Student shocked shocked



He just start the Trade ni mak Dem give him more time mak he Sha no near Saudi or most Asian he fit try India shocked shocked
inoki247: 4:48pm On Jun 12
Make Dem honor person manhoood shocked shocked


shocked
inoki247: 3:27pm On Jun 12
candygist:
This is a state governor constructing road without demolition people's house. But if na wan state like this. Everybody house is going down.

https://www.arise.tv/abia-state-earmarks-160-buildings-for-demolition/

Lol oya say something else...



You people are just hypocrite....

1 Like 1 Share

inoki247: 3:10pm On Jun 12
I never know who dey supply the owner of this site him drug shocked shocked shocked


His type of update dey come with old age update....

6 Likes

inoki247: 1:17pm On Jun 12
Lol they're still waiting for him to come and help them to fix there internal Crisis....


If truly your party crisis is caused by external forces how did you get yourself in bed with Saboteur...


Just create ur own Party draft your own constitution and only Put your own people that you trust simple as ABC or you want to say the people you roll with can also be bought....

20 Likes 6 Shares

inoki247: 10:18am On Jun 12
Lol buh una dey stone the Devil every year....


Nd Devil no dey du any Shalaye.....



Wether stone or drone which one no fit cause factory reset....
inoki247: 9:03am On Jun 12
20meter shocked shocked shocked


The Almighty US na drug money plenty inside dere system if Dem wipe out drug money from dere system Dere economy go feel m....

12 Likes 2 Shares

inoki247: 8:25am On Jun 12
Una Problem...



Must we now type in PDF abi which kain update be this again shocked shocked
inoki247: 6:50am On Jun 12
Lol oya some people will hide dere hypocrisy shocked shocked


Some people av been going around commissioning projects with dere kid also buh dey get attacked online..



And where's the Innoson shocked shocked

Abi No be Chevy be that this politicians will use PR to keel Dem sef..

38 Likes 7 Shares

inoki247: 8:12pm On Jun 11
Hmmm....


This one na HK doings....

3 Likes

inoki247: 4:23pm On Jun 11
Lol na Suya sad shocked

4 Likes

(1) (10) (of 544 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.