NewStats: 3,265,533 , 8,187,121 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 04:03 PM 2d524v2e4p5a |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Hand dey meet all this yahoo boys eh Naso one sell me dinning set for 50k something wey him buy 300k 😂😂 |
![]() |
Person no fit comment in peace Before you know your comment don miss |
![]() |
God bless my dad He's the greatest As an only son, I know what true love means thanks to him 1 Like |
![]() |
The cameraman never dies This 40 words is a pain |
![]() |
The guy don dey use this pattern for many girls You know how many babes him don send that kind video to as format lol 2 Likes |
![]() |
World best player Omo this 40 words sef 2 Likes |
![]() |
Hezzyluv:I been think say na my phone don catch virus😂🤣 |
![]() |
Person build house for himself you say na for him papa, if the papa no dey today who get the house African people eh 8 Likes 1 Share |
![]() |
Tobbyfitz:guy I no be my papa, atleast my papa no marry hoe, all this simps go dey quote person 1 Like |
![]() |
Gbadugbakun:guy you go like quarrel oh 😂😂 |
![]() |
Any girl wey no be virgin I no fit marry am End of discussion. Cause if you see wetin girls of this generation dey do, to marry go dey fear you. 80 Likes 6 Shares |
![]() |
Ever8090:Edo people and fraud 21 Likes 3 Shares |
![]() |
How person go wear something wey no go dey comfortable for am Confused beings. 7 Likes 1 Share |
![]() |
Anguldi:I swear.. that's why I always trust my condom, I get like 3 packets full, all those guys wey dey say skin to skin na devil's Dem be 1 Like 1 Share |
![]() |
No wam
|
![]() |
Una just dey pack virus
|
![]() |
Bestmanfornow:na that old weasel for villa 3 Likes 1 Share |
![]() |
This woman is not 30 abeg
1 Like |
![]() |
1m dolls
1 Like |
![]() |
BigManny:old asss night should retire and give youngsters a chance to play, trying to stay relevant we all know the true GOD of Football, LORD MESSI. |
![]() |
richie240:I swear to God Ronaldo no fit win world, na last last |
![]() |
Even if them share 100 women give each man for this world, women still plenty
60 Likes 10 Shares |
![]() |
They still dey opueh Omo the man head no be here oh This kind one nod you, you go dey coma for 400 years 33 Likes 6 Shares |
![]() |
Time for everything
12 Likes |
![]() |
Misterone:mbappe sured Ronaldo first season in Madrid, dude dey score goals |
![]() |
See as davido dey shine teeth like person wey dey do closeup advertisment
1 Like |
![]() |
Even him no believe wetin him Dey talk
|
![]() |
Chucks13:baba na long story you Dey talk for here.. na hakami get this one.. nothing for oshimeh this year |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |