NewStats: 3,265,416 , 8,186,677 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 08:42 PM n182v2e4p5a |
Abidemi Babalola Wins $300,000 Dan David Prize (10037 Views)
(1) Go Down)
PureFace1(m): 1:15pm On Jun 12 |
Nigerian archaeologist Babalola wins $300,000 Dan David Prize https://thenationonlineng.net/nigerian-archaeologist-babalola-wins-300000-dan-david-prize/#google_vignette 114 Likes 16 Shares |
Hezzyluv: 1:18pm On Jun 12 |
Congratulations. For person to get this kind price win, brains most have been racked. 79 Likes 6 Shares |
PulaPower: 3:06pm On Jun 12 |
Confam.. No be small thing o.. Seun, Wetin dey play nah? 81 Likes |
Starz825(m): 3:07pm On Jun 12 |
To quickly comment dey hard now You must reason well before you comment and if you comment rubbish..dem go ban u straight up Very funny thing Seun ![]() But trust Nairalanders to find a way around it...like the guy above me Modified: omo dem don move the guy above me go recycle bin ![]() ![]() ![]() 101 Likes 9 Shares |
Hussein052(m): 3:08pm On Jun 12 |
Wow that's a huge amount of money in Nigeria currency Congratulations sir Keep representing us well sir 4 Likes 1 Share |
KingAzubuike(f): 3:09pm On Jun 12 |
Same $300k na weytin many footballers dey earn in a week or max 2 weeks. This life is just somehow.
10 Likes 1 Share |
opera1(m): 3:09pm On Jun 12 |
School no bẹ scam abeg. Where I wan take see 40 character on this 4 Likes |
inoki247: 3:10pm On Jun 12 |
I never know who dey supply the owner of this site him drug ![]() ![]() ![]() His type of update dey come with old age update.... 6 Likes |
Hisroyalbeat(m): 3:11pm On Jun 12 |
Very impressive,we need more research and innovative ideas to move Africa forward, kudos
3 Likes |
WantsandMore: 3:11pm On Jun 12 |
It’s funny because our ancestors did very little literature and relied heavily on oral traditions over written manuscripts. That has kept us backward compared to the Europeans with heavily historical manuscripts. It’s even easier now to manipulate old theories of whatever science and produce something new just because someone 500 years ago dared to think and write. Impressive
3 Likes |
Judolisco(m): 3:13pm On Jun 12 |
God Don butter him bread Sha.... If u convert d money to naira eno small oh
1 Like |
Hezzyluv: 3:15pm On Jun 12 |
Judolisco: Even in dollar, 300k no be small money ooo 10 Likes |
SmartyPants(m): 3:16pm On Jun 12 |
Starz825: Oh really? Check again sir ![]() The above you cannot be found. 2 Likes |
Lazy9jaYouth: 3:17pm On Jun 12 |
Congratulations o IN this hard time that will go a long way ![]() ![]() ![]() ![]() |
EpicDude123: 3:22pm On Jun 12 |
This is amazing. I love this |
Kingpele(m): 3:32pm On Jun 12 |
See money but then he earn it unlike yahoo Yahoo guys that want to reap from another person sweat ...very terrible people
2 Likes |
Judolisco(m): 3:33pm On Jun 12 |
Hezzyluv:yeah.... Not everyone abroad can afford that amount.... But if e wan enjoy him money.... Make e come huz 1 Like |
Ofemannnu: 3:34pm On Jun 12 |
That is almost half a billion naira. $300,000 is equal to #461,964,000. 3 Likes 1 Share |
soullove1881(m): 3:35pm On Jun 12 |
KingAzubuike: Next time, congratulate him and move on. He's not a footballer 7 Likes |
Ofemannnu: 3:37pm On Jun 12 |
KingAzubuike:Musicians earn more than footballers generally. 1 Like |
TheChameleon: 3:40pm On Jun 12 |
Yorubas et al. ................ Synonym for Nigeria. If na Crime. If I say Bia .... and you say Fur-0. Na you sabi ![]() 72 Likes |
Gboom: 3:43pm On Jun 12 |
Ofemannnu:Surely, not a Nigerian or African musicians |
Ofemannnu: 3:54pm On Jun 12 |
Gboom:Yes,Nigerian musicians of course. Name one footballer that is richer than our musicians. |
temitope27(m): 4:16pm On Jun 12 |
I don chop ban for more than 10 times alone this month, seun what's going on? Must I type 40 words as well too ![]() |
LoneSoldier(m): 4:16pm On Jun 12 |
Ommmmmoooohhhh, seauuuuuunnn whhhhhhhyyy naaaaaaa..... ![]() 4000000000 wooooooordssssss.... ![]() |
temitope27(m): 4:17pm On Jun 12 |
LoneSoldier:the thing tire us oooooooooooooooooooooooooooooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() |
TossTos(m): 4:45pm On Jun 12 |
We no dey carry last Omo Babalola . Such a genius , we're known for this . More money for you ..
2 Likes |
discusant: 4:58pm On Jun 12 |
His research shows that glasses in Africa predates European glass manufactures. Good job. $300,000. Go and chop. Your intellectual work. At least, you rich some of those political harlots stealing government money for Nigeria. 1 Like |
Silentgroper(m): 4:58pm On Jun 12 |
Omoh this level wey seun out is for this commenting no gel oo .. Ah been no fit comment since morning because, I no gree for come up with those long typo |
(1) Reply)
Is Counselling A Good Career Choice?
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |