NewStats: 3,265,543 , 8,187,157 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 04:54 PM 1z3x1k2e4p5a |
Abidemi Babalola Wins $300,000 Dan David Prize (10176 Views)
Gboom: 6:44pm On Jun 13 |
Ofemannnu:Investments by retired footballers is for lifetime too |
Mariangeles(f): 7:08pm On Jun 13 |
dkidd: Everybody must know book by force. 😀 E no cast o. Na now I dey enjoy am sef. If you be lady, you go understand. That block feature especially, is a protective shield🛡️ for ladies. E don frustrate trolls shege-shege. 1 Like |
Mariangeles(f): 7:11pm On Jun 13 |
dkidd: Your mouth sef bad like the bini bwoy wey you be. 🤣 Silentgroper: Hahahahahahahahahahaha 1 Like |
dkidd: 10:14pm On Jun 13 |
Mariangeles: Lol Na this short post Wey I no dey fit comment again Just dey pain me 1 Like |
Mariangeles(f): 11:58am On Jun 14 |
dkidd: You purposely dey give all those gaps, abi? 😀 |
dkidd: 12:11pm On Jun 14 |
Mariangeles: What to do na... Na so them want am. How's ur weekend 😊 |
Mariangeles(f): 12:18pm On Jun 14 |
dkidd: Going awesome. It's raining cats and dogs. With 🌩️⚡🌩️⚡🌩️⚡ Your end? |
Kdut: 12:31pm On Jun 14 |
Mariangeles:So I got a ban for quoting U. Or antispam bot no like as I dey relate with U ![]() This might get a ban too but if not see original below and tell me if i did anything wrong oo 1 Like |
Mariangeles(f): 12:46pm On Jun 14 |
Kdut: Na that getting "hai" be the culprit. 😀 1 Like |
Kdut: 12:54pm On Jun 14 |
Mariangeles:Na wah... I go just port finally to Reddit and Quora be that. This place is becoming useless. Na vegetable comments Seun and co want 1 Like |
dkidd: 12:59pm On Jun 14 |
1 Like |
Mariangeles(f): 1:00pm On Jun 14 |
Kdut: Hahahahahahahahahahahahaha🤣 Go naa! Na wetin una go talk finish, but una go still come back. Seun no kuku send anybody. 😀 Quora wey be say na Indians full there. 1 Like |
Mariangeles(f): 1:01pm On Jun 14 |
dkidd: Yeah. Thirty minutes. I suppose leave am like that, but I gats type this one . 🙄 |
dkidd: 1:07pm On Jun 14 |
Mariangeles:Nairaland give everyone work... U must keep typing ![]() 1 Like |
TEK EXPERTS NIGERIA: Discuss Your Horrible Experience With The Company.
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |